*Abeg dress back.
*Nothing de happen
*See me see local trouble o!
*If I hear pim, u go hear weeen.
*The film is sweet
*The film is sweet
*Pls help me slow that fan
*Have you paid your school fees money?
*See as you baff up
*Put the bread inside LYLON
*I strong KAKARAKA
*Oya come and go!
*I KUKUMA don’t have your time
*Shebi you have BB charger?
*I know you have come since bcoz I hear
your perfume.
*Wetin tym dey talk?
*You chop winsh?!
* I want to tush up my house before I invite you
*I send u message?
*I no send (meaning I don’t care)
*Who dash monkey?
*No let me do u somtin o!
See more Made In Nigeria English at PRISCY’SWORLD
Feel free to add some more.
You well so?
who dash monkey banana?
who born dog?
Make I her word.
No long ting
You see your sef?
Fear no gree me
You no try at all
wetin be your own
why you come join mouth put
I dey kamkpe
Wetin concern agbero with overload
I sabi pass you
Hunger dey wire me
I tire no be lazy
She don vex finish
Yeye dey smell
Don't kobalise me o
Afa dey for mosque
Who no go no know
Na today
The exam has been POSTPONDED. When are you going to come and see me. On a side note,Aunty Eya,pls can we get a post about Nollywood movies because honestly something has to be done about that industry and very fast. I'm concerned because I love my country and I want an improvement. GLADDENED HEART
if i hear
unto say wetin
kolobi
You go fear fear
I pray o
Oya, Alele (leave here)
You wan try?
Is not a small something
Nothing dey happen
Wetin dey sele for your side?
How your body?
Who mess?
We dey do am jejely
Oya do it shaperly (do it speedily)
LOOoOOOoooOLL!!!
#couldnt help laughing#
Abeg shift for me
Commot mouth for the matter
Shuwooo! Na which one concern you for there?
Na you sabi
What's your own?
Na jugde you wan judge abi wetin? Abeg PARK well!!!
Please oooo,where do you live,what's your address and where do you reside?
see gobe
where u enter?
yawa don gas
u no dey fear face?
na u sabi o
how e dey do u?
make i hear word
I laff taya
gbege don boss
e bi wetin
shey na him be ur hussy
i tire 4 u oh
u don try
e go tey u
i sure die
come and go make i see you
u go sidon taya
na wetin be ur name sef
commot for my domot kiakia
na di koko be dat
make we come dey go
i bow for ur grammar
i no no ur name
e be like say she get belle
i too dey gbadun ur freak
shey u go come see me tomorow
i no go dey house wen u go come
wen u wan come see me
i go come see ur new cloth
shift for me make i sidon well well
* Are u a learner?
* I be won ask you if you de come my. house
* You see me so?
* I tire for you
* I kuku ma know say you don't love me
* I love you talk your own
* Se na me you de follow word
* Send me that phone make i wire you the money
* Abeg nack me torey
* i can't shout oo
* see me see trouble
* sebi you dash me the money
* My love for you na die… Lol
NEXT…
no whala sha
wetin take concern u fo der?
wetin be ur business fo here
a beg shift mek a no pursue u comot fo dey
oya! mek u come shap shap a beg
na where u comot come
biko give me break a beg (leave me alone)
na my thing be dat
dis is a lie!!! (dis is unbeleivable!)
a go show you pepper (I will teach u a lesson)
Chop Knuckle
4 whr uniben girls dem dey, unilag babes dey learn work..lol
Guy u run shows with that babe?
Nor b today nyash dey back.
I go treat ur f**k up!!
Warri babe!!
Are u from were?
U well @ all?
Na how e dey do u?
Any which way
Na una sabi?
U done come(and u are seeing d person o)
Na ehim papa eye e carry
My eyes dey chuk
Eyes don Red
It didint easy
You no need fork to chop slap
Hahaha, nice one
You no dey hear word?
Make I hear word
The rice don done?
You dey hear the smell?
HahahahahahaHhahahahaha!
Na ur eye ßε dis?
If wooze Чσυ!
Bring ǎ̜♍ come
4where Чσυ take see ǎ̜♍
Unto wetin Nǻ̀́Ħ?
See levels
Abegi
Shebi Чσυ dei see ǎ̜♍
Waka far
Danie
1. Don’t dare talk infront of my back
2. 1 2 3, both of you get out of myclass!
3. Take 5cm wire of my length
4. All of you stand in a straight circle
5. Be quiet… the principal just passed away
6. Why are you looking at the monkeys outside when I am here?
7. I have 3 daughters, they are all girls
8. Did you see me on the radio yesterday?
9. Everybody is entitled to his own laughter
10. Stop making noise like empty sardine tins of
milk
11. The son of the man is a boy
12. This is your permanent place, sit here for the mean time
13. Take the lead and follow me
14. Lock the keys and give mi the padlock
..U are just amusing me with laughter
Pinky